Still The One

in #blog27 days ago

Na the goals wey una dey carry for head like scarf I dey talk
Chelsea day suffer thru thru
U de all d new castle fans forums wey u know say Dem no celebrate ?
Clown 🤡
Had it being us the other way round I knw pple here way go say with this n that still Dem pipe us..we win now Dem day say we no suppose celebrate
Face your match,we don already chop our own
With stats of goal margins since
Clown dey call me clown

See ur life

To read and understand dey hard u

I said this group

No dey jump like frog to reply, read fess
Isak didn't score and I cap the warey
Joao Felix left Chelsea. Played for Barcelona. Returned. And still scored in the Premier League before Mason Mount.
B the mkt days,we no win conference league?
You see me?
Na to show u say I no be full moon masquerade
Make I look for u when una lose again...u must pay for ur sins

freewrite.png

Lentations chapter vs
Na still them dey talk say one player fess so so player get hatrick
Make I face my club
Go show me when de win d match for here,make I show u their celebrations
Tell people wey nova win chpions League b
Now, na to show u