The Mess Up

in #bloglast month

Yeah.. It's supposed to be Sanacho ba? He sabi die. Onana just dey fly, best. Rashidi, Fky boy inc. Scott! Give me the miss, Tommy. Na flying boy na. Omo make one te win jare. Be like Man U go win. E don dey too long. Ur mouth ehn, e tire me oh.

freewrite.png

Everybody must play. I wan see Onana miss, best penalty, roofing. See short. Scott na werey, but na part of the movie abi? Shey this dwarf sabi like this? Roofing, no. I no know why I just dey happy. Argentines sabi. See sweet shoot, best. Swears, na everything be best? Na just plate.

But see how tension dey their body. This one na tac we go see. Don type best times, yes na. Off target sharp. Fuck, sweet goal Best of best. Waiting Onana they do? See Pep. Omo.. Onana suppose be Superman, flying eagles.

Manchester City go win abeg. This keeper no serous? U dey see Pep abi? To show say e no see as plate. Na him papa ne Naija that ne. Is this the miss? Yes, yes. Lmao U don talk times now U no see ETH RV? It's over 💔
Old Taker don miss I dey see na.

E don finally happen but na plate. This one sef wan do roofing. Congratulations! Old taker no see something take again, e no watch tutorial complete. Who give Evans pk? That baba no sabi play pk nah lol Na me no vex, he almost chop o.

Who remain to play? Make Onana play? 💯 Na good guy. Why? See complains enh, I tire sef. Season just start.