BrothersteemCreated with Sketch.

in #brothers5 years ago

To me, he is doing so much for me
To him, he has done nothing for me
he wants to do much more for me
If I ask for more, I feel like an inconsiderate ingrate
If I don't ask, he feels like I am not being open
Na him be the only person wey no dey think am twice before him spend him money for him family head.. If to say I be food i for don spoil for him hand I swear... Maybe na because i no wan spoil na why you with me dey misunderstand. Lol.
Na him be d only person for dis world wey no dey think before him give me the help wey I need.. I no fit count d number of times wey him don rescue me.. I no fit talk dis things about anybody else.. Meanwhile, wetin you fit for me small to wetin me fit do for myself.
Brother like no other.. God bless you to the moon and back...

Posted using Partiko Android

Sort:  

Congratulations @iamjustified! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

You published more than 10 posts. Your next target is to reach 20 posts.

You can view your badges on your Steem Board and compare to others on the Steem Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

To support your work, I also upvoted your post!

Vote for @Steemitboard as a witness to get one more award and increased upvotes!