Thunder fire man for Ondo State

in #naijapidgin6 years ago

nmalove:
Una weldone o..
TGIF!!

I no know say thunder dey fire person true true, I think say na just normal play play curse o. Nothing wey person no go hear for this country..

Na so thunder go fire one 43 year old man wey dem dey call Aluko Ramoni wey dey cut iroko tree for Ifira Akoko, Ondo State, the man come die. Divisional Police officer wey dey the state, Biodun Ojedian confirm the matter. E say Aluko and e business partner Gbenga dey the farm yesterday, as Aluko come dey cut the tree, thunder fire am, kill am.

IMG-20181026-WA0023.jpg

As the thing happen finish, the village people come dey call the people wey dey worship Sango (god of thunder), the worshipers talk say make them bury Aluko for the forest because of the way e take die, but the family no gree, dey want bury am for house.

People wey go school dey talk say no be traditional something. Say the energy wey dey generate for thunder storm dey always hit tree wey tall and we know say Iroko tree tall well well. Aluko come dey unfortunate to dey work for the tree at that time. Say nothing concern god of thunder,make dem bury the guy normally..

Wetin una think cause the death? Sango or natural causes?

Na @nmalove carry this matter come

If you like what the community is doing and would like to support us,

Please follow our trail via
Or delegate SP to @naijapidgin.

We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On @naijapidgin discord channel, a lot of variety shows and lectures are ON

  • Every Tuesdays we have real life issues with @preciousimo
  • Every Wednesdays are unavoidable lectures
  • Every Thursday we have relationship talk with @sparkles
  • Fridays is our well known ameebo center by @rebeccafl
  • Sundays is always variety night show by @itoroarchibong and @imbigdee.
  • Same Sunday we have our @naijapidgin hotseat ( featuring some well known steemians)

You ought no to miss any of our programs.

TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
@ogoowinner
@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing|

IMG_20180319_092844_398.jpg
Avatar designed by @mittymartz

Sort:  

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.