I STILL DEY CHILL OO (Pidgin Contest)steemCreated with Sketch.

in #npc7 years ago

image
My pipu d money never start to dey enter oo. Buh omo I dey hustle am. This scheme no be sharp sharp sumtin as den talk am and na wetin I respect b dat. But my pipu the pinshini time wey @ikedichi intro me enter here, I don learn value of content and I don ready to circulate the sugar wey we dey create here.
Ese gan! for the opportunity @ogoowinner.
BLESS

Sort:  

How far you try o.. But them say make we rite wetin steemit don do for us... So you no write all that one.

i have learnt the value of content creation and im ready to share the goodnews of what we do here. I wrote that up there, in pidgin thou. thnks for your contribution.

Wehdone sir... I no check your profile well... You still dey new.. Welcome

i have learnt the value of content creation and im ready to share the goodnews of what we do here. I wrote that up there, in pidgin thou. thnks for your contribution..

Lolz
You come dey speak english for me?