You are viewing a single comment's thread from:
RE: NIGERIA PIDGIN CONTEST......... #WETIN FRIENDLY ENEMY DON DO ME
Haba.. Why UChe come wicked laidat na. As I been dey reason this tori wey you yarn so. Be like say na tru true Uche do you this strong thing for we world wey we dey
My broda Na true story o. But God dey
Osanobua!!!!!! Where Uche dey now make I arrange boys wey go kolobi sense enter hin head
Lol. Na village im dey now. I don leave im matter for God since